Lyrics: Rashid Ibrahim/Rashid Ibrahimu/Rashid Rhim/Rasheed sulleyman
Music: Rashid Ibrahim/Rashid Ibrahimu
BABY girl you got di keys to my heart oo
I don’t know what to sayyyyyy eeee
Eeii
BABY girl you got di keys to my heart oo
I don’t know what to sayyyyyy eeee
I don’t know what to do uuuuuuu
Ebi like say u do me juju uuuuuuu
2x Wɔ gyaɛ me aa
hwɛn kyɛn na mɛ da
The kinda things u dey do wey Dey blow my mind oo
Some of your friends no see I Dey
Adey by your side
Ago make the whole world know you
Know say you I love oo
Ano be OBO but aget insurance for you
This be you song jump on the dance flow
BABY girl you got di keys to my heart oo
I don’t know what to sayyyyyy eeee
I don’t know what to do uuuuuuu
Ebi like say u do me juju uuuuuuu
I’m ever ready to protect you for life
Even if ebi juju abeg do am times two
Ololufe mi don Dey para me
Baby girl I’m not a player
Let be the one to give you ginger
If them try we back to sender
Real love let’s no badman put Asunder
Love na strange phenomena
Odɔyɛwu Philomina
BABY girl you got di keys to my heart oo
I don’t know what to sayyyyyy eeee
I don’t know what to do uuuuuuu
Ebi like say u do me juju uuuu