PITY THIS BOY

Lyrics: Ojogwu Tochukwu/Adebajo Oluwanifemi Adebanjo Music: Ojogwu Tochukwu/Adebajo Oluwanifemi Adebanjo Black sheep forever, black sheep for life Izgaaju 'til we kpeme, Antiworld gangsters GE records, you get me? ODUMODUBLVCK Stubborn Niphkeys keys They for like pity this boy Everyday na billing, with their shameful decoy (Full decoy, oh decoy, Shege) I for don turn visitor, overstay my welcome But I for chop full insult (Full insult), chop full insult (Kala) Even my mama join dem My grandma join, my papa join But my shima comes first (Stubborn), Brown Hermes (Let's go) Come to my doorstep (Kor kor kor, kor kor kor, kor kor kor, kor kor kor kor kor kor) Agberos, all of dem are sorted (Kala) (Yea) I go pay devΓ© Modu give me money make I wound person, ey (Wound person, wound person) I no dey carry Kele wey no like shopping (Ejobe) Gucci, Fendi, Versace, Nike, she can look sporty (Eeee) She no wan turn to orobo kibor-bor-bor-bor But she dey bill me like orobokibo Kalamantus, press am quickly (Oya na) The whole of zone one dey my building Mummy shut the door, they wan beg me Food and school fees Some of dem go use the money camp okpo blow wiwi They for like pity this boy (Pity this boy) Everyday na billing, with their shameful decoy (Shameful decoy, oh decoy) (Black sheep forever, black sheep for life Izgaaju 'til we kpeme, Antiworld gangsters, GE records, you get me? ODUMODUBLVCK) I for don turn visitor (Turn visitor), overstay my welcome But I for chop full insult (Shege), chop full insult (Bastard) Ay, oyoyo yeah, yeah You know that Kele wey dey stay for obodo-yibo Steady recharge am for dollars o (BIG!) Oyoyo yeah, yeah (OP) The one for here no dey hear word o Samantha sef e dey learn work o Sexy girls (Yea) e dey gang up If e nor dey Gucci, na Prada Say Shelly, Addis Ababa Solomon Grundy, with the fast life It's plenty, she call me Santa Ehn-ehn, exclusive, Bahamas Balling on balling o, Mo Mamba No be choice o, no be data Baby, calculate your numbers They for like pity this boy (Pity this boy, aiiii) Everyday na billing, with their shameful decoy (Shameful decoy, oh decoy, shege Baby, calculate your numbers) I for don turn visitor (I for, I for), overstay my welcome (I for) But I for chop full insult (Stubborn), chop full insult (Ahn) Even my mama join dem (Swear) My grandma join, my papa join But my Shima comes first, Brown Hermes Come to my doorstep (Kala, Ye-ay-ay) Agberos! All of dem are sorted (Kala) I go pay devΓ© Modu, give me kala, make I kpoof person (Calculate our numbers) Wey no like shopping (Oh baby, calculate your numbers)