Survive (Omo Ode)

Music: Ogunfolakan Elijah oluwafemi Monday on the road Tuesday on the road Everyday on the road I no get time to dey love I dey carry my cross I dey carry my load Nkan t'owo mi o to Mo fe fi gongon fa I no get joy Coz mama mi o lowo Baba o lowo I no get choice oo
So why u wan dey fall in love With a very young Boy wey no get joy You need protection From a very poor boy Wey no get gun Coz that thing wey dey do u Oun ko lon se mi o (lo n se mi o) And if u never go through things O le mo bo se ri
E kilo fun omo ode Ko ma ri ni ipado I no say she bad oo But man no get prado As a young boy Wey dey try survive oh laiye I no fit loose guard This one no be pride o Have been chasing bag oo I just wan get the dough Make I live my life
My life Make I live my life More money Makes man feel alright Good days Make I live long life U no dey see me When I no dey sleep all night One day una go see the picture Wey I don dey paint And the definition Genesis to revelation No go contain me For my celebration Saying omo what u saying U love me but e no go pay me Mo ko e je I don't need to say this But it's what it's till I get Mercedes So many girls wey dey call me baby Me I dey on a low, I dey hustle daily I Dey hustle daiiiiiily
Monday on the road Tuesday on the road Everyday on the road I no get time to dey love I dey carry my cross I dey carry my load Nkan t'owo mi o to Mo fe fi gongon fa I no get joy Coz mama mi o lowo Baba o lowo I no get choice oo