Elite Billionaire (Remix)

Gadget, Go Configure Man No Dey Sleep Now All Night Man Be Waking Make Man Iniquities Never Blocked Coming Blessings Elite Billionaire Baba Make Me per Say... (Ori) Elite Billionaire Baba Make Me per Say
Krick....
You Call Me Vicfun...
Eeh Baba Make Me "Persay" Make I Gbera for Life O Billion Dollars for My Bank O As I Dey Pray I Dey Grind O Oluwa Shower Your Blessings on Time OOO On My Track I Dey Keeping the Race Leaving the Hood Just to Rewrite My Story So Most Times I Dey Feel I Dey Craze Never Got Silver Spoon and Everybody Know This So Many Night I Wept Asking Bawoloshe Je Put My Fingers on Werk I Started to Hustle Cus Mofe Jaye Gbemi Trabaye Jah Ire O Ire O Ire Jowo WA MI RI O As I Dey Wake Up Early Momo Make Blessings Follow the Boy O
(Just Feeling Like Doing This for the Rest of the Year for You Know Say I Don Take My Break This Season So Long...)
Wetin I'd Busy With I Never Go Brother
Sometimes I Broke Sometimes I Hot Sometimes Thing Goes For Everything Comes Say You Dey Behind No Mean Say You No Fit Top And as E Get To Your Turn Bro No Take That Dey Form Being Years Back Now Dem Dey Call Me Agbawo Never Realise 'Em Dey Use Me Pawo All on Prophecy for Real Say Me Self Go Blow Brother I Don Pawo Oya Come Make We Pop... Krick
Living My House Every Morning Just to Go Find Wetin I Go Chop For Living Large NA Inn Be My Thought Everyday Make I Fly Out Kan FHOR Wanna Bless My Momma Along NA Soso She Dey Pray Say Make I Prosper I Never Born With Silver Spoon Sho'Gbo NA Wetin Push Man Make He Go Feel Among... I Carry My Gadget Go Configure (Say) Man No Dey Sleep Now All Night Man Be Waking Make Man Iniquities Never Blocked Coming Blessings Elite Billionaire Baba Make Me per Say... (Ori) Elite Billionaire Baba Make Me per S