Lyrics: Najeem adebayo
Music: Najeem adebayo
Girl your body do me one kain Haven’t seen you in a long time Baby girl are you online ? If na FaceTime, girl I don’t mind Shey na pounds sterling abi naira Tell me what you want kilo fe ra Don’t your play me arsene wenger Na me get the Beamer ,no be rental My bambila She Dey high pass cocaina (cocaina) My Yarinya Pretty fine girl from Marina You sabi am ? I sabi am Same girl wey I for marry na Josephina I Dey feel am No trespassing what you want from me Do the dutty whine make you move for me Rhythm and blues emi lon korin Don’t you go funny ,abi o ti yo gan ni No long cap no ajasco Me I get cash inna mi bank o She be number one she be my Capone She be my queen she’s my backbone You’ve been running through my mind no be relay I’ll be loving you girl everyday Look into my eyes I no be uche Kinta kunte, tell me who deeyy Shey na pounds sterling abi naira Tell me what you want kilo fe ra Na you be my keeper Pepe Reina Na me get the Beamer ,no be rental My bambila She Dey high pass cocaina (cocaina) My Yarinya Pretty fine girl from Marina You sabi am ? I sabi am Same girl wey I for marry na Josephina I Dey feel am I Dey feel am You sabi ahhmm Natureboii pon this You sabi am ahh ah