Lyrics: Olaitan Progress Olanrewaju Music: Olaitan Progress Olanrewaju Oluwa wetin dey ejaculate Help your boy make e elevate Jor nah nah nah whuu
Chilling with the A's of spade Ladies dem dey roll there waist No man fit downgrade
We want the whole bakery ahh
Chilling with the big boys Hey Music in the beat by drey Till when we gaz to wait (till when we gaz to?)
Ti' ba lowo pa won ma mo won ma Sabi Enter shut down pah shut down pah For there party Make dem fell my sound .. grove my song For there body mo' ke oluwa wa luwa wa Give us our daily bread
Unannounced ( unan nounces)
I won be the best of my kind When I enter there party make dem Sabi Say ebora tun tide o
And I go dey make dem dey denge post Sebi na borrow post we dey do when the raba no dey
Oluwa sanu wa Owolan la ni ko wa wa ri allover
Oluwa sanu wa ah a Owolan la ni ko wa wa ri kin takeover
Kowo sah ti de ni mo' bebe For the trenches dem no send there And den seh you know dem be hypocrite
Me gaz make mama proud Papa gaz be happy dadada Me no fit lose in my focus So. Nothing you can say can get to me
Arin kaja Bata double hustle re kole gbowo japa
When you chase out ,.make you ball out Bi cubana sho ye Dem all it niggas go snitch on you No lele
Sebi owolon s'ojuro Totun wan s'gboro If the money no dey come in buck ko seni to ma restq.. you
Oluwa sanu wa Owolan la ni ko wa wa ri allover
Oluwa sanu wa ah a Owolan la ni ko wa wa ri
Ti' ba lowo pa won ma mo won ma Sabi Enter shut down pah shut down pah For there party Make dem fell my sound .. grove my song For there body mo' ke oluwa wa luwa wa Give us our daily bread
Give us ... Jesus give us Give us give us Jesus give us Give us give us Give us the whole bakery ahh
Flames!