Lyrics: Constance Olatunde
Music: Constance Olatunde
(Verse 1)
If God no create a boy like you tell me where I for Dey
That is why any girl near you, maso fun mio fi e sere
Cause even inside burning fire, I no go leave you sare
I go stand by you every day, even inside gbege
(Chorus)
Baby this your love wan scatter my brain oh no
I no fit leave you run oo
People dem Dey talk say our love no fi last
say we move on too fast
Boy you be air wey I wan breathe
My oxygen baby no go choke me
And nah you I wan see ololufemi
Ko ma femi ko ma kemi
Give me the love wey go ginger me
O baby o
O my baby Daku jhor treat me gently
O baby o
Anybody fighting you turn my enemy
O baby o
Give me the love wey go ginger me o
O baby o
(Verse 2)
You spark up my light I no fit to lie
Boy you are one of a kind
For your love I wan Dey rely
Cos ocean water no go dry
Koselomi only you
Wey fit do all the thing you do
Koselomi only you
Oh baby munajige bi o
(Chorus)
Baby this your love wan scatter my brain oh no
I no fit leave you run oo
People dem Dey talk say our love no fi last
say we move on too fast
Boy you be air wey I wan breathe
My oxygen baby no go choke me
And nah you I wan see ololufemi
Ko ma femi ko ma kemi
Give me the love wey go ginger me
O baby o
O my baby Daku jhor treat me gently
O baby o
Anybody fighting you turn my enemy
O baby o
Give me the love wey go ginger me o
O baby o
Give me the love wey go ginger me
O baby o
O my baby Daku jhor treat me gently
O baby o
Koselomi only you
Koselomi only you
Oh baby munagige bi o