Lyrics: Baeshy/SwitchXlak/Blaqgeezus Music: Baeshy/SwitchXlak/Blaqgeezus Pay this man attention na my Aza be this Walking pass these people knowing we all Dey sin They can keep on judging Na my life I dey live I was born a loner,I Was never a twin
Life e be like beans, put potash in a shit Hustle na tomatoes, keep on grinding shit No put no one above me,no do that shit I no fit say I holy,and you too my gee
Use Omo watch the frame ,bigger picture so klin I see my self good,i be looking so lit I’m hoping on that benz tinted glass with your bitch Na play I just Dey play before you start to Dey diss
Came up from the trenches we no how e Dey You no fit just relate if you ain’t born in this strict Gun fire,many down,and them seize to exist Many things I see ,now I get PTSD .
Story of my life if you hear am man e strange Wetin Dey my mind, I swear you no go fit relate Somebody hold this boy e be like say he don Dey craise The boy Dey jupibarz, now na colos him dey blaze
I Dey awake for night, people Dey disturb for day For night the boy Dey tell him demons all him ****ing pain, No need to tell una,I keep it in my vein Cause if I start to talk you go think I Dey insane

Many things wey eye see wey be say mouth no fit talk Many things wey 1 pass na him make 2 dey second Even my homie tell me say Baeshy don dey flop So I write that shit down, make it Rhyme put it in a verse Many people don dey feel am Some people sef dey vibe For the corner some dey hate Some people no realize Say life is really hard And the boy sef just dey try Na why i tie igbo make I converse with the most high Many niggas try check me Some people try press Depression sef wan end me But I survive am only me Na nursery School I dey wey I first see man die for front of me Just one shot to him head Body drop that nigga dead For the ghetto wey we grow we no get friends everybody na foe na why I dey watch my back I no trust you even if I call you bro cause people don show me so I watch my back and my front too And if they call you no send them you know who Born you