Da di di da da da
Issa GLOBAL BOYY
Issa GLOBAL
Many questions left unanswered
I just wanna keep my feet on track
No be everything
Eyes see mouth go dey yarn
Leave it to GOD
If e go bother my mind
As long as GOD is alive
Them no fit hold me down
Them no fit cross my path
GOD bless me now and later
Even when I'm 6ft under ye
Make my legacy live for life
They cannot stop my shine
You cannot dim this light
Man I'm born a winner
Plenty people de
For street wey de suffer
It's been GOD through
The lows and highs
R I P to the lost soldiers
If I just start to de yarn recaps
You go tey for where you de sit down
Na so e be for every individual
Some are worst
I thank GOD for my life oh
I thank GOD for my life
I thank God for my life
Man I thank GOD for my life
I thank for my life
Man I thank for my life
Thank GOD for your life too
Man I thank GOD for my life
What's the point of life
If there's no peace ?
Life is borrowed take it gently
Be yourself, everyone else is taken
If them dey form wild
GOD tear them to pieces oh
I've been running
From bad energy oh
Make dem no meet me
For where they leave me oh
Baba l'oke jo ma do ju timi oh
Ma do ju timi
I see no defeat
I see no defeat
Protect me from my enemies
Frenemies and evil spirit oh oh
I see no defeat
Man, I see no defeat
Protect me from my enemies
Frenemies and evil spirit oh oh
Man I'm born a winner
Many men wey de wey de suffer
It's been GOD through the lows and highs
R I P to the lost soldiers
If we just start to Dey yarn recaps
You go tey for where you de sit down
Na so e be for every individual
Some are worst
I thank GOD for my life oh
I thank GOD for my life oh
Man, I thank God for my life
I thank GOD for my life
I thank GOD for my life oo
Thank GOD for your life too
Man I thank GOD for life
Thank GOD for life
I thank GOD for my life
I'll survive I'll survive
(Na so e be for every individual
Some are worst
I thank God for my life oh)
I'll survive I'm on GOD GOD
Man I'm born a winner
(I'll survive)
Plenty people de for street
Wey de suffer (I'll survive)
I'll survive
Some are worst
I thank GOD for my life oo
I'm on GOD