Lyrics: Kingsley Ejemegwonye
Music: Kingsley Ejemegwonye
me i no get time for no talk or wahala
where you come from, whose your father?
Question and answer, make we take am back to the matter, and if you try me you go know say the boy don really tay for the zanga
call all my men dey para, pack all their dagger
make we take am back to the matter
but i stand strong and i no fear and i no fit act like i really care cos of this niggas wey dey talk over there
i just dey my lane when im coming from the bottom to the top
all these niggas acting like they though, oh my lord
make dem jus dey follow dey report me i no go follow for their talk, i go steady just dey thug
so why you con dey act like say u para pass me
shay u follow me dey go kanti
i no follow you go do competition but omo u go fear jonzing
we living fly like livinglarge
if you follow me go omo you go bow
we balling like niggas that came from nothing to something and now we staying low and living in accra
we no dey stunt we jus dey drag
oya follow me go baby no relax
we burnt the bridges, turn the tides but baby girl you just dey try dey turn me on
omo you gats fear jonzing oo
omo if you see kponsing oo
omo if you see sumtin you go know something e no go funny, i started from the bottom i dey pop molly
straight to the top sing my melody
any mother****er wey dey come for me
i dey wait for you and i go ball on you oo