Megaboyy

As I enter enter Omo dem they mental mental Cos every thing na mega mega now Na mega mega The money now is mega mega Oluwa make me mega mega And everything is mega mega now Na mega mega
I dey chop this life Like a glutton yeh yeah yeah I dey chop this life With a passion yeah yeah yeah 2ce
See me wey dem been se fiinish See they pay to see me now Inyang Prince Paul CEO Pee FINISHINGS Oluwa Lo she Yi na na na For this life wey no balance Money full my pocket right now And e give me body balance God na my stamina I no dey shake Only when you greet me Na when me i dey shake oh Clear road for the boy As I enter, clear road for the boy Baba ndia baba ndia Aka negaboyy
As I enter enter Omo dem they mental mental Cos every thing na mega mega now Na mega mega The money now is mega mega Oluwa make me mega mega And everything is mega mega now Na mega mega
I dey chop this life Like a glutton yeh yeah yeah 2ce I dey chop this life With a passion yeah yeah yeah 2ce
Verse two Living the life I am living the life The life that I am living now Everything is alright Ndia uwem foreign Aboikpa self is foreign Enemies wanna see The ball fall oh oh oh Instead their girlfriends Dey fall for me Thier girlfriends Dey fall for me... Yeah I dont look like What I have passed through I thank you I thank you Na me be Pako wey fresh pass ajebo I thank you I thank you
As I enter enter Omo dem they mental mental Cos every thing na mega mega now Na mega mega The money now is mega mega Oluwa make me mega mega And everything is mega mega now Na mega mega