Same Grind

Lyrics: Fadahunsi Olamiposi Emmanuel Music: Fadahunsi Olamiposi Emmanuel Ohun lomo na..
As a young boy wey dey work wey Dey pray Wey Dey try to survive I don pay my dues I don pay all the price Hmm…As omo to sabi
And people wey dem say dem go help we text them but we no see reply Until toba daru gbo, you know the boy no go die Hmm on a low key ma pariwo Oh ma pariwo
I have nobody to ask for favor And na music me I know you know mi o le gbe bon Boshey ma je koleyewon And for this side you go harder or bro kogba le lor
And if you never suffer bro you no fit relate E don tay baba Bami Shey eh eh Mummy Nigba wo moma korede eh But I no Dey play
But wetin I go tell my mama if I no get Family Dey there and they come first Get like 30 billion for my budget And Ola oluwa mo mor koni tan be
But wetin I go tell my mama if I no get Family Dey there and they come first Get like 30 billion for my budget And Ola oluwa mo mor koni tan be
Shebi na this same hustle this same grind Only one payday but na different time Me I no fit slack cos the boy must shine
Dem no Dey tell person say make e hustle E go shock you Dem go turn their back you think they gat you For this journey of life make I no sonu
And if e no be this e be that No copycat And if you won check say na God no be Jazz Until I reach there I no fit to relax
And if e no be this e be that No copycat And if you won check say na God no be man Until I reach there I no fit to relax
But wetin I go tell my mama if I no get Family Dey there and they come first Get like 30 billion for my budget And Ola oluwa mo mor koni tan be
But wetin I go tell my mama if I no get Family Dey there and they come first Get like 30 billion for my budget And Ola oluwa mo mor koni tan be
And if e no be this, E be? (That) No copy? (Cat) And if you won check say na God no be? (Jazz) And if e no be this, e be? (That) No copy? (Cat) And if you won check say na God no be? (Man)