ONE SONG

Lyrics: Hassan Babatunde Shittu Music: Hassan Babatunde Shittu
Happy people
Feel free To shake your body Wiseyyy
Dem be looking For me all around Cuz everybody Don dey know me now Won wa mi Emi gan lo fe ri No thyme no curry No money no party I get my shayo My eyes go detty today Mo must to muyo o Mi o sho mo uyo o
All them girls dem dey rotating Won communicating gbedu mi won josi No time no time Tell dem say Na me dey run this town
Do not come late ma lo pαΊΉ de
Drop the gbedu fun awon temi ko jo Awon temi fe jo Sexy ladies oya e mujo
As e dey go , even shayo sef dey go Awon temi tewo gbajo Te wo gba jooo
Drop the gbedu Fun awon temi ko' jo Awon temi fe jo Sexy ladies oya e mujo
As e dey go even Shayo cef dey go Awon temi tewo gbajo Tewo gba jooo
Na my melody Na my vibe dem wan to josi Rolling rolling rolling Rolling rolling E jekin ran won ran won leti I dey give dem steady steady From 20 09 steady steady This song go make you say morogo E fit take you go morocco Dem dey feel me for soweto All my feeling in one song
Do not come , ma lo pαΊΉ de
Drop the gbedu Fun awon temi ko' jo Awon temi fe jo Sexy ladies oya e mujo As e dey go Even shayo cef dey go Awon temi tewo gbajo
Drop the gbedu fu'un Awon temi ko' jo Awon temi fe jo Sexy ladies oya e mujo
As e dey go Even shayo cef dey go Awon temi tewo gbajo Tewo gba jooo
As I open the fire won sa looo Strike like thunder won ke ran Jb jb fun won tan 2wisebaba ja won si