Lyrics: Adebajo Ibukunoluwa Ayodele PKA IBKSLEEK/Chimamanda Pearl Chukwuma t/as Qing Madi/Oniyide Azeez PKA Zinoleesky
Music: Adebajo Ibukunoluwa Ayodele PKA IBKSLEEK/Chimamanda Pearl Chukwuma t/as Qing Madi/Oniyide Azeez PKA Zinoleesky
Pepper me o pepper me o
Say my body just Dey pepper me o
Baby girl u fine dem no Dey tell person o
U Getty vibe wey b legendary o
Mi o mo pe ole toyi
Say I just Dey smile bi eni mu molly
Ahn anywhere u go I want to go
She no Dey make my battery low
Ahn ahn make ur people no go find out
Baby tell me what is on ur mind now
U too Dey high me u be ganja o
Right now lie down
I Dey ur side biko wine down
Say she turn me lover I no be fighter o
Baby dakun maje kaja o
Cos ur energy too sharp
Y u do me like dat
No go Dey play me like panpanranran
No do me like dat
Your energy too sharp
Why u do me like that
No go Dey play me like pa pa ran
No do me like that
Mmmmm
Ahhh my baby bad
Ahh why you do me like that
I no go play you like RonaldoPlay your like Ronaldo
Do you love me
Cause I love you
Donβt you worry
I no go fit let you go
You can call me I go come through
And I promise
I will never let u go
Oya oo
Omoyen Omo yen o gbesumomi (hmmm)
I no wan to Dey waste no time to Dey think
Jo gbesumomi
Omoyen bad
Malo no gedede wa gbesumomi
Anywhere wey u wan go boy I go follow
Hmmm