Lyrics: Oluwakemi Gbemisola Fagboro
Music: Oluwakemi Gbemisola Fagboro/Michael Temitope Omoniyi
Aiya ya
Aiya ya hmm
Chemmie leleyi
Duro no
Are you happy for me
Believing this my dream
That I'm chasing hmm
Mo ni duro no
Can you see what I see
It is nearer to me
I can feel it
Mon sare owo everyday
Saturday gan no be resting day
I go down on my knees and I pray
Make I see all the bills to dey pay
Obi ni sh'oma m'oko wa le
Shey this thing sef go make any way
Ilu le and I know that one day
This my song e go make many pay
I will rise, I will dance
If you gree, you no gree
You go happy for me
I will stand, I will shout
If you likey no gree hmm
You go dancey for me
Paran ran
Para ran ran ran
Para ran ran ran
You go happy for me
Paran ran
Para ran ran ran
Para ran ran ran
You go happy for me
2 seconds e don burst
I know that I'm the cause
O shock wan bakan hmm
Dem dey play panrara normally
Panrara call my name
Uhh, it's a happy day for me
Mon sare owo everyday
Saturday gan no be resting day
I go down on my knees and I pray
Make I see all the bills to dey pay
Obi ni sh'oma m'oko wa le
Shey this thing sef go make any way
Ilu le and I know that one day
This my song e go make many pay
I will rise, I will dance
If you gree, you no gree
You go happy for me
I will stand, I will shout
If you likey no gree hmm
You go dancey for me