Lyrics: Abodunrin Abiodun olaitan
Music: Abodunrin Abiodun olaitan
Me I feel broke oo
Even wen I get 1 mili
You see me with smoke oo
I no be bad boy I just Dey reason
Many things wey Dey do me oo
Still on still I kept my feelings
So please don’t you bill me oo
I get families that am feeding
This thing Dey pain me
Have been singing for long dem no hear me
If you hear my story
You go stop this hating
This thing Dey pain me
Have been singing for long dem no hear me
If you hear my story
You go stop this hating
0 care many billings
No be say dem care dem just Dey piss me eee
Little boy thinking like 50
Baba joor maje shesin
Sometimes I feel like am going
Shey if die you fitu miss me we
Little boy thinking like 50
Laye ti mo way Mio ni shesin
Person wey I call blood want make I fall
Life ain’t easy for the poor
Human are dangerous so keep a gun
Mama tell me say life na turn by turn
Person wey I call blood want make I fall
Life ain’t easy for the poor
Human are dangerous so keep a gun
Mama tell me say life na turn by turn
Ha ye ye oo ye
This thing Dey pain me
Have been singing for long dem no hear me
If you you hear my story
You go stop this hating
This thing Dey pain me
Have been singing for long dem no hear me
If you hear my story
You go stop this hating
0 care many billing
No be say dem care dem just they piss me eee
Little boy thinking like 50
Baba joor maje shesin
Sometimes I feel like am going
Shey if I die you fitu miss me eee
Little boy thinking like 50
Laye TImo wa Mio ni shesin
Person wey I call blood want make I fall
Life ain’t easy for the poor Human
Human are dangerous so keep a gun
Mama tell me say life na turn by turn
Person wey I call blood want make I fall
Life ain’t easy for the poor Human Human
Human are dangerous so keep a gun
Mama tell me say life na turn by turn