Ku Lo Sa (Mixed)

Lyrics: Oxlade Music: Oxlade [Intro] Baby come
[Chorus] Ku lo sa Omo I want make we dey (Ku lo sa) Girl I wan make you (Ku lo sa) I for like make you (Pull over) Oh, no, no, no, no (Ku lo sa, oh) Omo I want make we dey (Ku lo sa) Girl I wan make you (Ku lo sa) And I for like make you (Pull over) Ku lo sa
[Verse 2] Shebi na this kind of things wey dey make man see yawa (See yawa) And me I understand say your dad no like me rara (Me rara) See me I want make you know say me dey for you guarra' (Guarantee, oh) And if na the price be that, I for like to see yawa (See yawa)
[Bridge] I never trade you for nothing This love will make me dey champ I see Without you I no fit do nothing Abeg telling me wetin suppin gaan, 'uppin gaan I never trade you for nothing This love will make me dey stunting Without you I no fit do nothing Omoge telling me what's suppin gaan
[Chorus] Ku lo sa Omo I want make we dey (Ku lo sa) Girl I wan make you (Ku lo sa) I for like make you (Pull over) No, no, no, no (Ku lo sa, oh) Omo I want make we dey (Ku lo sa) Girl I wan make you (Ku lo sa) And I for like make you (Pull over)
[Outro: Rihanna] Yayo, yayo Mula-la Yayo