Lyrics: Praise Favour/Sammy Moses. Music: Praise Favour/Sammy Moses. Moezzax.
Ahhn. Many things dey my mind. I keep them reserved. One of a kind, nothing special my amigo. I just gast decide. I too dey premind. I know to the core, it's my feelings if I mingle. Mama once said, Son, yo gonโ€™ be blessed. I know one day yeah, I'm gonโ€™ be blessed. Affirmatively I feel blessed. With my little few, I'm too blessed.
Turn up all my struggles, I feel reluctant. Double up my hustle, coz e dey important. Nah in Jesus name I dey pray, I can feel the substance. Everyday I push my pay, locked in in my instance. Yeah, we dey choke hold. We no dey too fold. Too sleek when we come around we pull up. Likkle likkle things we do yeah we chill up uhh.
Hmmmm. Kilo wa de o. Bad man gat no time for hating. Buh dem wanna corner me yeah yeah. True vibes all i gat Many many things dey on my mind. Hmm duro na oh. Mi o le ba e sere mo oh. Nothing bother me now. Only cheddas na him i want oh. Shey na dem be my God.? Kilo wa de oh. Shey na dem be my God? Oya one time for the money. Two time for the dough. Three time for the ladies wey wan follow me go. When the beat just drop. Make everybody jor. I no like busy body, make everybody go. Won ni pe mo stand tall.(Uh uhhh) (Won ni pe mo stand tall yeah). Won ni pe mo pull up (Won ni pe mo pull up).
Many things dey my mind. I keep them reserved. One of a kind, nothing special my amigo. I just gast decide. I too dey premind. (We dey stand tall yeah,we dey stand tall yeah.) Mama once said, Son, yo gonโ€™ be blessed. I know one day yeah, I'm gonโ€™ be blessed. Affirmatively I feel blessed.
Blessed child from the hood. Oye koti ye e beyen. No be news wey i go tell yeah. Na jah dey run am oh yeah. Nothing wey dem fit do me oh. Running my way nonstop. All I've been putting on for long. E reach for me to dey top. (Dey top, yeah yeah, yeah yeah yeah yeah.)
Yeah, we dey choke hold. We no dey too fold. Too sleek when we come around we pull up. Likkle likkle things we do yeah we chill up uhh. (Yeah, we chill up.) Yeah this is bro code. We no dey too fold. Feeling myself. We no dey too jonze. Where we enter yeah dem dey feel us. (Yeah yeah yeah yeah).