Intro

Lyrics: Abdullateef Toheeb Oluwafemi Music: Abdullateef Toheeb Oluwafemi Yaay Emi ole ṣ’alai sope Mi ole sà la e sope Fun ore ti baba sè funmi Mi ole sà la e sope Emi ole sà la e sope Mi ole sà la e sope Eeeeeee
Say Them think say I give up But mo lari mọ (Mo lari mọ uh uh ) I don’t wanna be a looser I’m a champion Tfem sabi Jhoor (Tfem sabi Jhoor ) Tfem sabi Jhoor Uh uh uh uh
YEhh No be say papa no Dey No be say mama no Dey But no money to carry us reach Were we won Dey Oh sing oh sing oh When me won praise that lord A lot of speech wey me won say
E fit set for your side And for my side e fit too red No be by my power Omo iya mi No be strength No tire for my case Coz your boy no be stair Wetin my eye don see my mouth no fit tell (Tell eh eh eh )
So many bills bukata for my neck I know say e no easy to put food On a desk Came and I conquer Face all my fears If you Dey current Omo you go listen to my Affair Eh eh
Emi ole sà la e sope Mi ole sà la e sope Fun ore ti baba sè funmi Mi ole sà la e sope Emi ole sà la e sope Mi ole sà la e sope Eeeeeee