Better Days

Music: Oyinkuro Abednego If no be money matter, i no pick your call Na the hustle wen i carry for head eh Making money is a most brother Man you gats to know this Back then when the niggas dem goes me I don see pastor wey they take kpoli So therefore nobody's holy Every hustler get own story That's why we give jah the glory
Now I release Life's is a dice Trying to survival Many lonely nights
I Feel away I feel like going far away So many things wey they bother man brain I Dey pray for blessings come my way eh
No be today, on a low key I go burst all their brain When i show up for the TV
Who them be? Rolling with the my crew I'm a different breed Where I'm from we no dey sleep Pocket full, dem call ham greed
Even when the street hot Me i swear I never bleed Port Harcourt My face show like i be assassin Creed My kala sounds loud Wotowoto, man down I no mean to pull the trigger Na Bella Say Make I Shoot Na next week, I go tell You person when i shitt I dey try live my dream But na money be the root