Lyrics: Olarewaju Oluwatobiloba/Oshoke Ndubuisi
Music: Olarewaju Oluwatobiloba/Oshoke Ndubuisi
(Certified)
Many many times I been turning bad man on my own (Yeah)
U know say this ur love make me dey chase
Make me dey craze
Many many things go dey (ah-ahn ah-ahn)
Even though when I wake up in the middle of the night Text u, call u, drop u a text
Omo u drive me crazy (ahh ahn ahn)
Turn me to a car (ah ah)
Only u dey rain for my head o
This no be lie
Who gat the keys to the boom
Who gat the Keke make we ride am on a low
Who gat the keys to the boom, to the boom
Who gat the Keke make we ride am on a low
Who gat the keys to the boom, to the boom (ah ah)
Who gat the keys to the boom, to the boom
Who gat the Keke make we ride am on a low
Ah ah ahn, to the boom
Who gat the Keke make we ride am on a low
Who gat the keys to the boom boom boom
When they try to hold me I go zoom zoom zoom
Who wan try stop me, can't control me
You wish me bad, no dey over do
Person wey you trust fit turn you mumu
Me I just wan shine bright, make I bloom
If dem like may the thing dey enter their eye
Can't fit in my shoes omo no be lie
Take it easy, no go kill me
Jowo baby, can't you reason with me
Anywhere you go, I go follow
My tomorrow so no need to worry about today
Be number one make I be number 2
I'll be okay as long as I'm next to you
You wan try bring fake love I no do
Na why I talk say me I wan dey zoom