Live Your Life

Lyrics: Skales/Konga Music: Skales/Konga Live your life
Chorus Live your life resist to shalaye make bad energy go far away do what makes you happy no dey send nobody Live your life o resist to shalaye make bad energy go far away do what makes you happy no dey send nobody Verse1 I dey do thing as a king in my lane o many many thing wey dey drive man insane o weather e better or e no better I’m gonna be alright Wa gbemi trabaye Take me go far away where no single drama dey i’ll be on holiday Cuz i no kill person Counting all my blessing I dey name dem one by one Chorus Live your life resist to shalaye make bad energy go far away do what makes you happy no dey send nobody Live your life o resist to shalaye make bad energy go far away do what makes you happy no dey send nobody Verse2 Konga As I do this one dem go talk do that one dem go talk Na wetin dem no go talk Naga dege demge get there mouth So mege dem scream and shout Ou Togo baga wun anybody Lole fenu eh sor, Chor chor chor Ah aah aah aaah Dem go question you If don blow dem go mention you If you no blow them go fashy you I cannot kill myself to tension who,who Won le lege migi, won ley ba Won shami shaga migi, pkapka pka
Won gbonmi gbongan migi kon kon konga Chorus Live your life resist to shalaye make bad energy go far away do what makes you happy no dey send nobody Live your life o resist to shalaye make bad energy go far away do what makes you happy no dey send Nobody