Music: Lionel Tamunokworo
Large Beatz
I thank jah for the days I was hungry
Made me realise say if I no work nobody go look my face
If I bring my spoon dem go shift their plate
Nobody go give you food to chop
If idan no work, Idan no go see food Idan go chop
So Idan must work
It's been a rough road tryna get my life together
Nobody supports you till they see that you are winning
Port-Harcourt boy wey get the ability, capacity
You can ask Mr funny this hustle no funny
Na only me know wetin my umbrella see for rainy days
welcome to my sunny days
When money no dey
Nobody go dey
When the money dey
Dem go say dem be your guys o
When money no dey
Nobody go dey
When the money dey
Dem go say dem be your guys o
When money no dey
Nobody go dey
When the money dey
Dem go say dem be your guys o
When money no dey
Nobody go dey
When the money dey
Dem go say dem be your guys o
I'm writing apology letter to sapa
I know that you miss me, don't miss me sapa
Don't call me, I'm not coming back
Poverty I dey say bye bye ah ahh
I remember those nights I sleep with water for my eyes
Me thank Jah fi life yeeehh
If you living good life they say vanity upon vanity
Me I want this vanity
Everyday for the thief, one day for the owner
So I hustle everyday one day I go hammer
Transaction successful, the feeling is incredible, commendable, reliable,
Getting money like Dangote
Before I go go down go tey
When money no dey
Nobody go dey
When the money dey
Dem go say dem be your guys o
When money no dey
Nobody go dey
When the money dey
Dem go say dem be your guys o
Man not stopping
Man not sleeping
Every night I'm working
See I'm not sleeping
Civilian for day, US army for night
Sleepless nights, you know that we bombing
Alaye you know money must be made
Alaye you know money must be made