Baba loke I don They pray for long time Shay u go answer my call Abeg I won con they hot wan kind Wan make my money long Cus back in those days We nor get dime We just they grind online Abeg Abeg we nor get time I leave flexing for those Wen get the money So I gats grind and me Sef go make this money too The chima when u dread Aswr no go call u honey And anything talk Aswr them go say e funny Baba I've come today please Don't let me fade away Me I've come today me I just they on a low key Don tire for low key me I wanna Dey on high speed Make money make I do my on thing ye yeah Money life e too sweet Man try get Abeg e too sweet Me I've been chilling in the street Me and guys we've been flex In the street oh no no Smoking something nice you know I've been feeling Alright ey ye yeah x2 I leave flexing For those wen get the money So I gats grind and me Sef go make this money too The chima when u dread Aswr no go call u honey And anything talk Aswr Them go say e funny Baba I've come today Please don't let me fade away Me I've come today me I just they on a low key Don tire for low key me I wanna Dey on high speed Make money make I do my on thing ye yeah The street is deeper Than you think So no go deyeh No go do over sabi Use your head Dem no dey tell pesin Wen you get then you broke You go learn lesson Say dem gat you But wen you check You no see person Aaahn! I do my thing my way me No dey for competition POUND's and dollars plenty G wagon for my mansion Jah na you alone fit To make my dream to come true Steady man dey grind Notin fit stop my shine