My Hide Out

Lyrics: Endurance Okolocha Music: Endurance Okolocha Intro. 'cause I dey my hi hi hide out me I no dey fear what them talking about 'cause I dey my hi hi hide out me I no dey send what them talking about oh oh oh oh Dee Nwanne !
chorus enjoying peace of mind oh I dey my hide out you can't fish me up can only try oh when baba God dey hold your hand you go stand gidigbam.
Verse 1 anything I touch turn to ife oma them praying make we fall but now we're getting bigger Down on the road all i see ijeoma i get udo for my heart oh cause I get Chioma
pre chorus so make dem do all dem wanting sebi na ogba nje dem go try but it won't be working because my God pass them my guy !
Chorus enjoying peace of mind oh I dey my hide out you can't fish me up can only try oh when baba God dey hold your hand you go stand gidi enjoying peace of mind oh I dey my hide out you can't fish me up can only try oh when baba God dey hold your hand you go stand gidigbam.
Verse 2 autu po yo yo your face don dey shine oh and the enemies dem wan' dey find who dem wan' whine oh well this is your time oh this peace of mind and melody wey me i feel omo na Oluwa design oh
pre chorus make dem go all the way I dey my papa base 'cause my chi no dey sleep any day so why me go fear them? wa lahi !
Chorus enjoying peace of mind oh I dey my hide out you can't fish me up can only try oh when baba God dey hold your hand you go stand gidi enjoying peace of mind oh I dey my hide out you can't fish me up can only try oh when baba God dey hold your hand you go stand gidigbam.
so make dem do all dem wanting sebi na ogba nje dem go try but it won't be working because my God pass them I say make dem do all them want I dey my papa base 'cause my chi no dey sleep any day so why me go fear them Okay ! (oh oh)