Habakkuk

As I Dey waka this trail Pray make I no see quanta Pray make I no see wetin no dey palash Goodness and mercies follow me up n down Cos life Nawa Some yarn opata, talk saystammerer no go say baba Better Reminder to further push the plan Na bad workman dey carry blame cutlass Jump am pass Tell em everything na time time time , time Cant hurry the timeline It gets better like old wine E go come Everything na time time time time Can't hurry the timeline It gets better like old wine E go come E don tey whey I realize Everything dey clear in time See to reason no be crime wetin Dey my mind No be any man concern Your 6 fit to be my 9 Make you no go look my time Oga make you cool down cause Everything dey clear in time in time Oya make I give you some instances Everybody approach am differently I fit get hotel make you get Bentley,priorities Nobody be lazy person Fist ever ready be like praying mantis Me and you dey talk the same thing I say na father you say na catechist Tell em everything na time time timetime Cant hurry d timeline It gets better like old wine E go come Tell em everything na time time time time Cant hurry d timeline It gets better like old wine E go come E don tey whey I realize Everything dey clear in time See to reason no be crime wetin dey my mind No be any man concern Your 6 fit to be my 9 Make you no go look my time Oga make you cool down cause Everything dey clear in time in time