Lyrics: Mmezi Clinton Chukwuebuka/Obie Michael/Okeowo David Babatope Music: Adeyinka Adesoji Turn me up Turn me up Turn me up Yea Yea yea yea yea Haa Yea Yea yea Haa Groovy here man Uhn
We dey shayo Till we die ooooo I don fry oh Baba fryo Got my eye o On the prize o Yea I want the owo I no fit lie o We dey shayo Till we die ooooo I don fry oh Baba fryo Got my eye o On the prize o Yea I want the owo I no fit lie o
Tell your mans make dem no **** up I’m pulling up in a monster truck Groovy man with the gang nonstop Say the grind don’t stop in the bando spot uhn Hopping out the bando with the gang Me and all my kinfolks in the game Ain’t nobody stand out we the same Nigga this is not a gang but we dey gang We dey bet we dey spend We dey earn we dey denge pose we dey trend See the lifestyle wey we dey blend Pulling up full speed bang Dede deng In the club we Dey function We Dey turn all rumors to discussion yea Number one on the score board When I ball we Dey block all the junction yea Hello hello Fun mi ni Hennessy Pelu bottle of Jameson If you get bad bitches and drinks in your side You know say we go Dey the scene Pretty boy on a major thing Feel the rush from the nicotine If you know say your head no fit carry the oja Omo guy no go take this thing Cuz the pain go Dey too bad Million dollar for the girl wey Dey too bad I just aim for the girl wey no do nyash Pretty bitches out here now I no fit choose one But We go track am we go mark am We go pack am we go tack am like utaka She go bounce nyash we dey count cash For her compass We go knack am Na the standard
We dey shayo Till we die ooooo I don fry oh Baba fryo Got my eye o On the prize o Yea I want the owo I no fit lie o We dey shayo Till we die ooooo I don fry oh Baba fryo Got my eye o On the prize o Yea I want the owo I no fit lie o
Ayyy Call bag where the bag (Where the bag)x2 They know my hands when I lap The money long the money loud Normally I no Dey lap Senior man when I cap Ayy Big Banti nobody ****ing with me Waka for road waka jeje nobody touch dey my P Jeje no jeje no jeje nobody dey touch my P
Yea Flexing with the Peng ting Big booty small panties 10 rings on my 10 fingers Niggas know I got gold fingers Bouncing with dat attitude Never see me shine 32 I don’t roll with the multitude I just stay in my altitude Any sashe lon gba owo You can’t run my parol You can’t **** with my caro You can’t burn my claro I don’t chill with nobody I got chills with many dope beat Niggas swear they balling on me Check dem team United dundees