Many Things

Lyrics: Jimoh Eniola Music: Jimoh Eniola Eye don see many things, wey me I no fit talk Sheybi na my hustle ajeh me I no fit stop Sise lorumoju making money is a must As I never pull up in a benz omo I no fit dull
Many many shit many many things Buh me keep on working I know say e still go be When nobody dey nah me dey face all my shit Nah me go sort all my bills

Always on the road Do my thing my own Omo ologo me I no go fall for my road Just wan make my dough Facing all my pro Base on believe evidence still go show
Money never dey so I dey hustle steadily Tan candle and I dey pray heavily Ibi maade thunder fire enemies Hm, very soon pull up in Lamborghini
I know what am chasing so I gats to focus huh Even for my hood dem no show love So as omo oro I stand so strong Buckle my shoe lowkey so I go on huhhh
Eye don see many things, wey me I no fit talk Sheybi na my hustle ajeh me I no fit stop Sise lorumoju making money is a must As I never pull up in a benz omo I no fit dull
Many many shit many many things Buh me keep on working I know say e still go be When nobody dey nah me dey face all my shit Nah me go sort all my bills
Many many shit many many things Buh me keep on working I know say e still go be When nobody dey nah me dey face all my shit Nah me go sort all my bills
Carry my cross and I focus on my dream If you no get raba dem go use you gum body Enemies never see something When I drop my gbedu dem go use am dance shoki
I dey my lane yeah yeah So many things I no fit tell Baba ebe ni mo be e K’emi sa-ma r’owo make me just dey flex
Mehn I don dey grind e don tay eh As we dey nurse still dey bomb many page Always on time me I no dey delay Raba on mind so my niggah no be play yeah yeah
Many many shit many many things Buh me keep on working I know say e still go be When nobody dey nah me dey face all my shit Nah me go sort all my bills
Many many shit many many things Buh me keep on working I know say e still go be When nobody dey nah me dey face all my shit Nah me go sort all my bills
Many many shi many many things oh yeah Eye don dey see many things oh yeah See many things Anytime I pull me I shock bad energies