Never Seen

Girl av never seen They call me Flex Gee ee! ee! Oh lord have mercy Eh yah eh yah Eh yah yah yah yah yah yah Ah yah ah ah Girl I have never seen I have never seen I av never seen a girl Wey dey do me like this Girl I have never seen I have never seen I have never seen a girl Wey dey make me act like this Wetin you do me oh Girl I fit do anything for you The kpomo wey you give me oh E no dey full my belle Girlie no leave me alone I want to take you to my home Accept me as your own I want love you in this zone
Baby look inside my eyes You will see I no dey lie Girl please be my wive Want to love you till I die Cause the way you Do me girl is rare to see And the way you are looking Girl you are beautiful
Girl never wanna let you go Girl I really wanna give you all Be my Queen I will ride for yo You too special and you know Am gonna love you in this world Am gonna love you in next world You are the type everybody want And I don't plan to let you go
Girl I have never seen I have never seen I av never seen a girl Wey dey do me like this Girl I have never seen I have never seen I have never seen a girl Wey dey make me act like this Wetin you do me oh Girl I fit do anything for you The kpomo wey you give me oh E no dey full my belle Girlie no leave me alone I want to take you to my home Accept me as your own I want love you in this zone
They call me Flex Gee eh eh