Give Dem

Lyrics: Injoughur valentine Kentiter Music: Injoughur valentine Kentiter Yebariba Mari Sambori bobo Help me call Anita Tell am make she come check me for condo If na doings e Dey body Everywhere soft sobobo Make e no be like say I too talk Baby come do me doo do (Mm baby come do me doo do) Kolo Burst my bolo She finish carry my polo Omo geh ur mmm go know Bad boy dem de Call me importer, exporter When we step In de place Kanyi jim? Omo na big spenda Godfather When we enter de place All dem de gbada Swear me i Gidem All de bad kele Dey my DMs All dis type wey d like to Chekele person Me I no still freedem Oh girl I like de vibe that you giving like the way that you smiling This your dress is giving The color red is killing Is it for me ? (Chorus X2) Mega M er tsembele je ve fa ken Mngu or Tiv Say me I no Dey for dem jealousy Dem tontiri been want totori me me I don de kill this shit since I Dey for Jss3 Na why if I de aim I de shoot excessly Do more than intended Kpuff torchesly, clear Shey u see? Karatu fa kwagh gande Kpa seya as ver shi her e ga Moya Mka me ka pe ter agbilim la Me gema ga shi me kine ga me I don de kill this shit since I Dey for Jss3 Na why if I de aim I de shoot excessly Do more than intended Kpuff torchesly, clear Shey u see I give them All de bad kele Dey my DMs All dis type wey d to Chekele person Me I no still freedem Oh girl I like de vibe that you giving like the way that you smiling This your dress is giving The color red is killing Is it for me ? (Chorus X2)