Lyrics: Stone Gold
Music: Stone Gold
Omo life hard oh
no be small something
Omo the sapa mad oo
na money fit to solve it
dem dey underate us
coz we no get money
dem dey underate yus
coz we no get money
oju e da ojue da
nibo re lojue wa
moti gbawe meje fun Jo meje
Abella meje fun ojo meje
moti gbawe meje fun Jo meje
Abella meje fun ojo meje
bobo don craze o
how many fear I wan face o
only me dey run my race o
run my race o
waiting for the day
wey dem go celebrate me
make I forget the days
when some of dem dey Chase me
mommy don dey pray
daddy don dey pray
me self I dey pray
I dey hustle everyday
me sealf I dey pray a
pe Kin kowo wa Leo
kowo pe
kowo wale o
je owo pe
pe kin kowo wa Leo
kowo Owo pe
coz towo bade majaye
bobo no go kpai
coz bobo don dey try
water for my eyes
who told you say man no dey cry
when my blood dey dry
give thanks to God I dey alive
hope still dey if I no die
I stay safe and I stay guide
oju e da ojue da
nibo re lojue wa
moti gbawe meje fun Jo meje
Abella meje fun ojo meje
moti gbawe meje fun Jo meje
Abella meje fun ojo meje