Phenomena

Lyrics: Daniel Benson Music: Daniel Benson Tell me wetin dey sup, ki n to so pe mo n bo Anytime we dey ball, we dey order oscroh "Do you got this on lock?" Mo ma n so pé on God Let 'em know that we outside Everyday is on lock Ṣìnà fẹ́rẹ̀ẹ́ fẹ́, ṣìnà binti (Ah) O n so kenkele with your bikini (Ah) Please remember me, please remember me Just do that for me baby (Do that) If I no drop shingbain, má fọ I'm fine, you should know Shebi emi ṣ'ọmọ ológo Evian, e go flow Phenomena sef she no know But na so e dey go, ṣ'o mo owo ti mo n pa for one show? Mmm, you no go fit know If I no drop shingbain, má fọ I'm fine, you should know Shebi emi ṣ'ọmọ ológo Evian, e go flow Phenomena sef she no know But na so e dey go, ṣ'o mo owo ti mo n pa for one show? Girl, you no go fit know This is the best moment of my life, oh If the government e come like oh Make dem legalize loud for this side oh Imagination go wound me oh Fa-mi-re-do-so-mi-re-do Ileke gan like e trumpet, oh Baby if we come date e perfect, oh Imagination go wound me, oh (Ah) Ṣìnà fẹ́rẹ̀ẹ́ fẹ́, ṣìnà binti (Ah) O n ko kenkelene with your bikini (Ah) Please remember me please remember me Just do that for me baby If I no drop shingbain, má fọ I'm fine, you should know Shebi emi ṣ'ọmọ ológo Evian, e go flow Phenomena sef she no know But na so e dey go, ṣ'o mo owo ti mo n pa for one show? Mmm you no go fit know If I no drop shingbain, má fọ I'm fine, you should know Shebi emi ṣ'ọmọ ológo Evian, e go flow Phenomena sef she no know But na so e dey go, ṣ'o mo owo ti mo n pa for one show? Girl, you no go fit know