Spiritual

Lyrics: Solomon Boateng Music: Solomon Boateng Can i make both of us official Collaborate eternal Put my life down for u perpetual
Meni su shi shi shi Im cool now De wey im feelin u is deeper Anybody wey go try to come between us be fake o (mmm)
Is a mistake not to value u U cant be replace Im all into u If dem dey craze mke dem come hate u I dont mind
Fever Anoe want talk about it now Cos u mkin me go spiritual By de wey im ur cena Feel now Fever Anoe want talk about it now Cos u mkin me go spiritual By de wey im ur cena Feel now
Eh eh eh can i hold u eh eh Can i call u perpetual (eh eh perpetual) Eh eh eh can i hold u eh eh Can i call u perpetual (eh eh perpetual)
Afit to go overseas and fight person for your love Afit to go maaya maaya and go crazy for odo Mmm no 3rd person Me den u strong connection Medi me bibia ama odo Medi me bibia agy3 odo maa odo
Fever Anoe want talk about it now Cos u mkin me go spiritual By de wey im ur cena Feel now Fever Anoe want talk about it now Cos u mkin me go spiritual By de wey im ur cena Feel now
Eh eh eh can i hold u eh eh Can I call u perpetual (Mmm perpetual) Eh eh eh can i hold u eh eh Can I call u perpetual (Mmm perpetual)