Toxic

Music: Okeke John Chima Na wetin she really want Na wetin dey my doormat
Toxic toxic lifestyle Na wetin she really want Na wetin dey my doormat
Yawa don burst for my night Yawa don sup for my side oh Many many lies for inside Many many fight for this side
So many royal wey dey rumble Many many gist for outside For inside Daily for the matter now we grind
Look at the mirror if you Dey find love Person wey no guide E fit guide If u no like You better guide Cause the matter don cause another Kasala Kasala Many many many wahala
She be acting like she kolo She be fighting many demo niii Me no dey for that Joro Bad energy me I dey go
Hmm Hmm hmmm No put your matter for my ju Many vibes in my ju Many lines for this tune No put your matter for my table yea eh
Toxic toxic lifestyle Na wetin she really want Na wetin dey my doormat
Toxic toxic lifestyle Na wetin she really want Na wetin dey my doormat
Look at the mirror if you Dey find love Person wey no guide No fit guide If u no like You better guide Cause the matter don cause another Kasala Kasala Many many many wahala
Cause the matter don cause another Kasala Kasala Many many many wahala
Toxic toxic lifestyle Na wetin she really want Na wetin dey my doormat