Wahala Everyday people de suffer I cover face like lagbaja Cause me I don taya see yawa See yawa oh Wahala Everyday people de suffer I cover face like lagbaja Cause me I don taya see yawa See yawa oh Haba The kind thing wey man de see Go make you wonder Go make you wonder E be like drama The kind thing wey man de see Go make you wonder Go make you wonder oh One two Buckle my shoe Three four Comot for house Five six seven eight I still de for street Tell me wetin I de find You no go stop to de strife If you want to survive Na only hustle on my mind And every day I de pray Me I want a better live Say me I want better live You go soon realize E go clear for eyes Too much heat I was born with the vibe If I crash na my life Slow down lai lai For my way no reverse only drive And me no de fight anybody cause I hold my side I go swim if the boat capsize Me I no de form busy body make you know my guy I de sky because time de fly Wahala Everyday people de suffer I cover face like lagbaja Cause me I don taya see yawa See yawa oh Wahala Everyday people de suffer I cover face like lagbaja Cause me I don taya see yawa See yawa oh Haba The kind thing wey man de see Go make you wonder Go make you wonder E be like drama The kind thing wey man de see Go make you wonder Go make you wonder oh Jaguda jaguda who go call olopka Jogodo jogodo for the street dem scatter Sokoto from adamawa o to ojo meta Say dem wan to hammer Running helta skelta Check am Before before Why man no go de find way to japa If you hear say money de for there you sef go wan enter So my brother and my sister make you hustle your matter But if you try enter my matter We go enter one trouser Wahala Everyday people de suffer I cover face like lagbaja Cause me I don taya see yawa See yawa oh Wahala Everyday people de suffer I cover face like lagbaja Cause me I don taya see yawa See yawa oh Haba The kind thing wey man de see Go make you wonder Go make you wonder E be like drama The kind thing wey man de see Go make you wonder Go make you wonder oh E bad gidi gan E bad gidi gan