Lyrics: Shonibare Waris/Eshiojagbo lmogie Joseph
Music: Shonibare Waris/Eshiojagbo lmogie Joseph
Bobstine Bobstine
Bobstine killaman boomba
Shey you dey want make i go crazy
I go love oo baby see
Wetin you want oo ?
I go give (X2)
Oh lawd
She so divine (divine yeah)
She looking like a diva way she moving that
Sweet vibe,I can’t deny
I wanna give you something,wanna screw it nice
Love it,I’m loving the way she moving that
I’m tripping,can’t help it
I wanna hold you tight
Sweet gyal come fi me now
Are you free for the night ?
Come whine fi me now ! (sweet gyal)
Shey you dey want make i go crazy
I go love oo baby see
Wetin you want oo ?
I go give
Her body on my mind (on my mind)
I hope she free for the night (for the night)
She never dulling,she a baddie combined
Fi your back fi your back
Girl I no fit to con......
contemplate?! never,I’mma come by
She do me dutty dutty with her slow whine (slow whine)
I know sey man forming litty don’t mind
I’m never going back I want you all night (yeah)
See your body just dey make man craze
I just want make you dance to my song
Wetin be your matter
I’m on my knees
Vibe to my beat oo
Oh baby
Gimme love I can feel ooo
Alo lo fe’ gan I go give
Shey you dey want make i go crazy
I go love oo baby see
Wetin you want oo ?
I go give