Lyrics: Oluwatosin Akinsuyi t/as Tkeyz
Music: Oluwatosin Akinsuyi t/as Tkeyz
if I say make I count your blessings
I no go finish
If i say make I live without you lord
I swear I go perish
No be say na me holy pass
But na me, na me you cherish
You brought me from grass to grace
naso my life e just dey flourish
prechorus:
God na elele
God na wayah o
he no dey sleep
he no dey tire o
he do , he do sotey he die for my matter
and when the devil come
he send am holy ghost fire o
chrs : Ego ole, Ego ole
how much you fit to pay
for the air wey you breathe today
How much you fit to pay for the life wey you live today.
Bridge : I no know wetin I go do for my God o
I no know wetin I go give am so
I no know wetin I go do for my God o
I no know , why you love me so .