Music: L Blay
You go fit hit another man
Wey you go satisfy
We go pray to the jah most high
So me dey pon de road
Any raga wey go try to defile
Kilimanjaro
Kilimanjaro
"See"
Alhamduillahi
See me sharp like a knife a
We Dey 25
So me stand tall yo
16 tall
Early morning
Mene bois we go thank all mighty
No water go fit quench o
Aswear can't cool
Can't quench
So me dey fire
No water go fit to quench
Aswear can't cool
Can't quench
Oooo"
Breaking chains mana way back
Fakars!!!
All of you niggas you nor fit bring man down
Dem try make I fall
Buh me still stand tall
Yh So we do it again o
Day day (is a Star)
Na mese
Day Day(you nor bring man down)
Day Day(you no fit bring am down)
Bring am down
Cse cdc me paa nso netrim mu ye sum
Fake smile now,you dey wan pass me
Meho akyere me aa mese boa me menua
Csere na hwe manim aa na csaa bc wakyi
Never live like this,3nye mepe na mepe oo
To live like this
Wowc bi aa boa me nn3
Entwen ma me nwu ansa
Na wabe boa me oo
Day day (is a Star)
Na mese
Day Day(you nor bring man down)
Day Day(you no fit bring am down)
Bring am down