Lyrics: Waris ayomide
Music: Waris ayomide
rararerara
good bad boy wamzy bee iii
praying everyday just looking for the day
baba God please show me the way
enemies want to cross our way(our way)
I pray every morning every time
just to make my dream come to pass
mama say make I no relent
baba tell me say make I no go (no go)
but I wanna be omo ologo (logo)
all my friend too don go (ajeh)
I no fit stop until I reach the top (ajeh)
them say keep trying never stop (never stop)
my dream is to reach the top (yeye)
I no fit wait for the day wey dem go sign me (sign me)
I no fit wait for the day wey dem go call me (call me)
eveil doer all of them want to fall me (fall me)
I wan go many place go to mayami iii
my dream is to blow ( blow)
make I dey perform in the shows
as I dey see money make them no know
my dream is to blow (blow)
make I dey perform in the shows
as I dey see money make them no know ooo
make them no know oooo
praying everyday just looking for the day
baba God please show me the way (Jo show me)
enemies want to cross our way (our blessing)
I pray every morning every time
just to make my dream come to pass
mama say make I no relent
baba tell me say make I no go
all my friend too don go
I no fit stop until I reach the top (ajeh)
them say keep trying never stop (never stop)
my dream is to reach the top (yeye
is been long me have been calling (calling)
baba make my dream come true for me (for me)
many days you know is not honey (honey)
but they think this life is funny (funny)
is so hurt but me I dey pretend (pretend)
keep on going it is not end (not end)
them go soon blow your trumpet(trumpet)
oluwa go soon reply ur text (reply ur text)
me I stand strong with my ten toes (ten toes)
I no am a winner me I just code (just code)
before I was mama was told was told
before I was born mama was told
mama say make I no relent
Baba tell me say make I no go no go
but I wanna be omo ologo logo
all my friend all of them don go don go
I no fit stop until I reach the top
them say keep trying never stop
my dream is to reach the top yeye
my dream is to blow
make I dey perform in the shows
as I dey see money make them no know oooo
my dream is to blow
make I dey perform in the shows
as I dey see money make them no know oooo oooooo
outro
make them no know ha
make them no know oooo
make them no know
on the mix fluorescent