Uhn uhn
Super
Prayer mama gat me
Nobody fit stop me
Vibez on vibez
Making my sound
Till them gbo mi
Prayer mama gat me
Nobody fit stop me
Vibez on vibez
Making my sound
Till them gbo mi
Cruise on cruise
Jeje
Vibez on vibez
Jeje
Balling am balling
Jeje jeje ahahhaha
Cruise on cruise
Jeje
Vibez on vibez
Jeje
Balling am balling
Jeje jeje jeje ahahaha