Lyrics: Maliko shmurda Music: Maliko shmurda Yo bad girl get beside me People tell me say i flashy I gat the money in the bank i ain't capping But these sexy girls around me All of my niggas dem go think say dem fit bribe me But no that is not me Baby girl you dey high me And i dey pray make oluwa shower blessings yeah yeah Cuz people don dey hate Dem wan make i go astray That one no fit sup Cuz oluwa dey my lane I dey pray everyday Make oluwa show me way For this huslte wey we dey Make e no go dey in vain Girls this your body E dey be like cocaine Just one whyne And you're out of your sense Anywhere wey i go I gat blessing in me head Girl this your body e dey high me like weed
U Dey High me Dis ur body fit to pami me Spending all my cash on ur body
Give u all my heart And u are giving me Red dot Like a traffic light And I no go fit to leave u girl U know ( I know u love me girl)
Ohh give u everything Wey u want Mama tell me shmurda Maliko On a run Chilling with my guys in my vlog ( ohhh in my Vlog)
U Dey High me Dis ur body fit to pami me Spending on my cash on ur body
Yo bad girl get beside me People tell me say i flashy I gat the money in the bank i ain't capping But these sexy girls around me All of my niggas dem go think say dem fit bribe me But no that is not me Baby girl you dey high me And i dey pray make oluwa shower blessings yeah yeah Cuz people don dey hate Dem wan make i go astray That one no fit sup Cuz oluwa dey my lane I dey pray everyday Make oluwa show me way For this huslte wey we dey Make e no go dey in vain Girls this your body E dey be like cocaine Just one whyne And you're out of your sense Anywhere wey i go I gat blessing in me head Girl this your body e dey high me like weed