SHOULDER

Lyrics: ABIODUN IMOLE Alight Up all night all Niggas been hustling make them pull up Kokoko mogbe oju mi soke one time me I look up Koma ta epo si ala. ki white mi mamalo stain o Mojara mi mogba egbe Wo Moya lo brain o
Put a stop for this pain And Enough of the stress Shey nah update or nah soap emi gan ma fe ja Benz Omo ope fe ma gbe owo lor omo ope mafe stress Fast and furious lori titi Convoy ma lonjebe
Everyday nah holiday kemi sha ti magba pay Teke moju bu nkan sori Gba adura ki maga sha ti pay Bami Da BTC PayPal’ Cashapp Tabi Zelle Rora shey middle man tori awon kan wa wo kin gbo ebe
Cause to make am nah by force If you no come make am nah your fault As you dey go shrine koma lor Church As you dey waka ni koma watch
Say me I got my life on God Make my song dey show on Board If e no pay me I comot If e dey pay me I comport
Hustler fe di Nigga To ba blow Anu lorigba Omo oni ile to di prodigal Life no get moto but woni ka I don run many kilometer I’m a Top Kid like Skido meter Vero nah nice girl sugbon Veronica
Throw an Meta meta koba I know The game is not over Owo Omo yen pure sugbon aye lefe koba Daddy awilo so oko soja sugbon awilo ni okomba Been Through ups and Down that shit was so bad
But Eyes wey don see shege sef no fit fear banza Baba we dey pray’ pick Your Call make you answer Mind no fit rest ti popo bawole awon omo pe asa Cus toba mu e either you reach station Abi kiwon pe aza
Say me I call on God Say Me I call on Jehovah
I knew the game just started not yet it’s not over
Layetimo wa Baba me I no wan sob ahh
Make money come fast’ cause me want it so bad
As you dey rush sometimes try to dey slow back
Some people recent picture you know nah him be your Throwback
Told my guys keep hustling’ Gbogbo e Matoda
Anytime you tire my bro Rest on my shoulder
I’ve seen the riches and the fame If I no make an nah my blame Seen the Success and the glory Not the true essence of my story It’s about the people I touch,the lives I inspire Gotta Use my voice To set the world on fire
Before you become old cat you gon be a new cat Immma do this imma do that Rule the world like I’m Rugger Sweet them all Like I’m Sugar Got my fingers on my trigger Trust no folks but I always got my niggga
O ba dahun soro mi Baba otipe ti motin sheybor
Ojo wo gan ni mofeba ori re Otipe ti motin labor
Mio ja fuun number but make I just dey for Billboard
Moma make e moti Make e. Iyen Gan gan ma ni Real Word
Koshele lojuwon as in make e be like miracle
Ki JesuWon ma wonder pe iboni adam mi Tiri Apple
So i dey Grind Make i enter grace from the grass
Make Everything Done.for their face make e be like Jazz
Say me I call on God Say Me I call on Jehovah
I knew the game just started not yet it’s not over
Layetimo wa Baba me I no wan sob ahh
Make money come fast’ cause me want it so bad
As you dey rush sometimes try to dey slow back
Some people recent picture you know nah him be your Throwback
Told my guys keep hustling’ Gbogbo e Matoda
Anytime you tire my bro Rest on my shoulder