Lyrics: Injoughur Valentine Kentiter
Music: Ejiga Samuel/Injoughur Valentine Kentiter
Ajoke ajoke!!
Shey u hear me clear
Na my steeze I de maintain
Come de show pattern
Like I dey ileke
Olosho tested
Sharamuta with net
Dey my apt
Yawa Dey
If I do like 123 Omo I don waka o
I been try to love dem play me like guitar o
Omo like toma o
I giddme back to back o
Now I no fit **** up I get okonuche
Kuku man a kaa tsera ke shi
za tser a igh
Zeros don use am for case study
Oku ogbanje mega castedly
Sexy, sexy
Obebe no castedly
Say make u no go tell mommy
Abeg make u no tell daddy
Cos this ur therapy
Fit put bad man for family
Say make you no ruin my sanity
Joke Abeg