Lyrics: Orewale Adewale Mayowa
Music: Orewale Adewale Mayowa
Anyway na way but I choose music
When itβs my time e ma mu mi ti
I go disturb the world with my own music
Iβm a man of my word I keep my promises
Monkey dey work baboon wan chop
Sey baboon dey wine me sha
I keep it 100 with my brother
I know say dem dey my back
No be say I no wan love
But I no wan waste my time
Cause I know say if e red
Omo you go japa sha
Asesile ni abowaba
Anything you do ready to face your karma
Asesile ni abowaba
Toba dojuru se o ni eni to ma saba
Asesile ni abowaba
Anything you do ready to face your karma
Asesile ni abowaba
Toba dojuru se o ni eni to ma saba
Ko ma si eni to mola
Ko ma si eni to mola
Sa ma se daadaa ma se daadaa
Ko ma si eni to mola
Ko ma si eni to mola
Ko ma si eni to mola
Sa ma se daadaa ma se daadaa
Ko ma si eni to mola
Orin dowo Orin dola
Daddy no wan make I sing
But mo yari fun won ah
Mama self no gree
But mo yari fun won ah
Alakowe ke mo tete pa oruko da
Red light but I no dey stop
Poverty e dey kill man joy
Nobody say make you no show love
But use your sense make e no too much
Asesile ni abowaba
Anything you do ready to face your karma
Asesile ni abowaba
Toba dojuru se o ni eni to ma saba
Asesile ni abowaba
Anything you do ready to face your karma
Asesile ni abowaba
Toba dojuru se o ni eni to ma saba