Lyrics: Godsword Akwazie Music: Godsword Akwazie 2am My mind be racing, my body at ease Never see who desperate to high like me Not understanding how I be feeling lately Make 25 year old no come resemble 50 I’m fighting my demons, sleep I no see Scared for my life ‘cause I’ve been smoking crazy Pray for me, pray for me uh uh Uh uh
I be sinmer I know I no perfect Oh Lord redirect my steps regardless The koko be grace, na jara be talent Every sin I don commit Jah forgive me That thing wey you no think yeah I’ve been there Things wey my eyes dey see na my business Thank God say I no look like wetin I don see for my life
But trust me I’m fighting for my freedom (I’m fighting for my freedom) I’m fighting for my zeros (I’m fighting for my zeros) If you wan thief wetin I work for I go dagger person
I’m fighting for my freedom (I’m fighting for my freedom) I’m fighting for my zeros (I’m fighting for my zeros) If you wan thief wetin I work for I go dagger person
Lonely road, journey long My destination nobody knows But I don’t feel so alone ‘Cause I get Holy Ghost For my own I dey stand ten toes With my full corazon I don’t take colorado I no want mess my life up I know