Vibez on Vibez

Attention everybody You know The mother ****ing vibes eyan Godingold no ni De de de Dem dey feel my vibe Dem Dey feel vibe Dem no fit lie Everyday I Dey grind When the pain too much I cry wallahi All the things I see All the things I face Dem no know Dem want tear my shirt Dem know fear my God o
Kenikeni ma shey farawe My way no be your way Ti ba yo ma mo nole mi oo Keni keni ma shey farawe Makole marale mo ma ni ma Sun aparte I Dey cash out Day by day
Vibes on vibes dem know me See my star shining golden Dem know fit kill my glory I Dey hear dem talk Omo na story Vibes on vibes dem know me Ohun ti mo ni oma to mi Awon Omo wa mi won fe do mi I Dey on my lane On low key
Eeh You gan feel alright You gan feel my vibes To ba munor wa Many set wan ma tu ro wa I Sabi the game I geti the fame And I'm living lavida Na be the guy wey Go make you High without dealer But set Pelu lighter Ko de ni dater Shock wan Pelu marker Drop sup pelu Lamba Enter Pelu bouncer Strippers pelu dancer
Vibes on vibes Dem know me See my star Shining golden Dem know fit kill my glory I Dey hear dem talk Omo na story Vibes on vibes Dem know me Ohun ti mo ni oma to mi Awon Omo wa mi Won fe do mi I Dey on my lane On low key Eeh You gan feel Alright you gan feel My vibe To ba munor wa Many set wan Ma tu ro wa Right now Dey Done notice Everywhere dem Know me Say my name ooo de de de