We Go Dey Alright

Oooh oooh oooh Oooh oooh oooh oooh Many things wey my eyes don see Many things wey fit make man kpai Many things wey my ears don hear Many things wey fit brake man heart They even say our votes don't count They even say we can go to court But me it know say just one day Everything is gonna be alright We go dey alright We go dey alright Last last Everybody go dey alright We go dey alright We go dey alright Last last Everybody go dey alright Oooh oooh oooh Oooh oooh oooh oooh Oooh oooh oooh Oooh oooh oooh oooh Dem no fit break us Dem no fit shake us Dem no fit move us Dem no fit scatter us yeah Dem no fit break us Dem no fit shake us Dem no fit move us Dem no fit scatter us yeah I go double my hustle Put everything on god oo Believe my self oo Make sure i no loose guard oo I go double my hustle Put everything on god oo Believe my self oo Make sure i no loose guard oo We go dey alright We go dey alright Last last Everybody go dey alright We go dey alright We go dey alright Last last Everybody go dey alright Oooh oooh oooh Oooh oooh oooh oooh Oooh oooh oooh Oooh oooh oooh oooh