JOHNBULL

Lyrics: John Davidson Omon Music: John Davidson Omon Johnbull my son I sent you to school You don't know how to spell your name (la) Johnbull my son, I sent you to school, You don't know how to spell your name (Zhus) All those men wey dey run their mouth for that side Hope say una sabi swim ? This na real life P Nor be everything be film trick John Davidson Wahala pikin Still dey try to sleep Cos anytime this your two eyes dey open, be like say, you dey commit sin Who hurt you like this ? Don't tell me it's that Igbo girl What's her name again, Oluchi? Hiss Nor be she I don cast since a small pikin When we dey dey for the 5 junction dey observe if brother Emma don come Na we remove him teeth for front Because of say Brother come from Malay Him wan collect Elijah babe Him nor know say na men dey game Na why we collect him chain Sell am for ring road take carry kele You not fit dey abj dey form say you woski Come to Benin City Where everything is Tom Tom milliki And the street is heavily military If e pass me, I call Vladimir Putin Him go wet everywhere, with him Perruzi Menace to society Only me, powers principalities Before dem let me waka for my street Dem say make I go swear affidavit Johnbull my son I sent you to school You don't know how to spell your name Johnbull my son, I sent you to school You don't know how to spell your name Johnbull my son, I sent you to school You don't know how to spell your name Johnbull my son, I sent you to school You don't know how to spell your name