Lyrics: Umar Abdullahi Gomna/King Bawa Music: Umar Abdullahi Gomna (Maanaaa, the beat maker) Who be that Yoh Rapkheengx Sarki Wayyo Brotherly
Where dem paraa boys? Make dem pull up now Make we shut down place (Who be that!), ehh Old taker don take, many things Dey my mind wey ah go like do (Skrrr), ehh Bring Hennessy Make ah burst everywhere Now make dem see, ehh As e dey be E get as e go be na to order Turkey (Order Turkey)
Mr. DJ (DJ) Play me Dorime (Dorime) Anytime we ball inside the party Dey call me Osimhen Order three Prado's with five bouncer's On a freaky Friday Spend two milli-milli For my ex wedding No worry the money dey
Paraa dey body, anytime I see money Ah dey hustle on gee Me no get time for konji Never sleep on duty, active like a vigilante As old taker don take, he don go carry Anty
If you no get money, no put body Make u rest, 'Cause paraa dey body Paraa dey body, paraa dey Paraa dey body, paraa dey Say, paraa dey body, paraa dey Paraa dey body, paraa dey (Dey, dey, dey, dey)
If you no get money no put body See the boys don high Like dem put codiene Munbasu update, sai su copy And apparently doing that 2/40
Mugun flexing muke da flenjo Paraa dey body I want to enjoy All your banny's I carry them join Eh, muneh muke baa-ba-basu tension
Aii, sipping on Despi-Desperados Minding my business and bag oh Baruwanmu da espiraco Li-light up the place wey we dey spark oh
Aii, Nm munfito dole su saara Chachan baki kawai su chaara Ka san bamu harka da yara As you can see, Mallam boys dey Paraa (Wayyo)
Paraa dey body, anytime I see money Ah dey hustle on gee Me no get time for konji Never sleep on duty, active like a vigilante As old taker don take, he don go carry Anty
If you no get money, no put body (No go put body oh) Make u rest, 'Cause paraa dey body! (Ajé, paraa dey) Paraa dey body, paraa dey (Paraa) Paraa dey body, paraa dey (Paraa) Say, paraa dey body, paraa dey (Paraa) Paraa dey body, paraa dey (Dey, dey, dey, dey, (Paraa dey))
(Anytime I see money) (Me no get time for konji) (Active like a vigilante) (He don go carry Anty)
(Manaja, on the mix)