Nigeria

Banky zee Hammer You gave me love oh Oh oh oh oh oh Yeh yeh You gave me love i never see Oh Oh oh oh oh Yeh eh eh Anything wey you want oh My baby I go give am to you If na money you want oh My baby I go give am to you Anything wey you want oh My baby I go give am to you If na money you want oh My baby I go give am to you You gave me love i never see Oh baby Iyeh You gave me love i never see Oh baby Iyeh You gave me love i never see Oh baby Iyeh You gave me love i never see Oh baby Iyeh You pretty cool You looking like a sun shine Come closer Wizzy take you to the room Ah Flabajast I can sing to your melody We go dance We go party to the room ah Iyeh Nwa n'ozugo nu eh Aii Asi m ozugo nu eh Say the storm is over nu My baby The storm is over nu Girl you been by me then When am broke Anything i gat All na for you Put it on straight girl Make we fly away To the city of your choice Na there we dey go nu Anything you want Okwa ego ka oga eli nu If the money no dey Me go hustle to pay You been giving me love When everything dey rough Show me care When my guys dem dey run Me say anything them like Make them talk about you Them dey try many times Make i no dey send you But my love for you girl No be chere And na where you wan dey Say na there i go dey You gave me love i neve see Oh baby Iyeh You gave me love i never see Oh baby Iyeh You gave me love i never see Oh baby Iyeh You gave me love i never see Oh baby Iyeh You gave me love i never see Oh baby Oh baby I want to travel the world with You my baby Eh Tell me something oh When i never see before oh I want to give you my love And i no go give no body else Rain rain Go away Come again another day I want to chill with my baby Girl Baby girl Rain rain Go away Come again another day I want to chill with my baby Girl Baby girl You gave me love i never see Oh baby Iyeh You gave me love i never see Oh baby Iyeh You gave me love i never see Oh baby Iyeh You gave me love i never see Oh baby Iyeh Dasteve oh Love i never see Iyeh iyeh Kez pon the beat oh Flabajasted Iyeh iyeh eh eh eh